...

4 views

Mixed signals 🥺🧸
We feel like we losing it 🥺💔

No....we are not mad ? Right we are ok!!
Why does it feel like we are doing to much and still feel like we are not doing enough

No u can't tell me we are the only one feeling this way 🥺💔


Wait.....
But u promised to stay right
What did I do wrong 💔
Why are u leaving forgetting how u swore never to leave us in midst of tribulation


Haha....
I want to make ma'ma proud 🥺but na the same ma'ma anytime u see her call u dey put your phone for don't disturb
You post on your status grinding for ma'ma but if ma'ma call u e dey feel like disturbance
...lol


Sigh 😮‍💨
They say go hard or go home 🥺🤲
We tried going hard was to difficult decided to go home and rest before continuing but didn't find home so we decided to go astray would u blame us😭?


No be say as I dey bomb for night I like am
Na country wey I find myself 🥺💔
You think say I no swear say I no go bomb
But I find myself in a country wey our needs feel usless
County wey after I waste money study course I no see Job
County wey children wey no survive get watin dem get Dem dey compare am with me
Watin u won make I do🥺💔


Because say I fat u no like me
Because say I slim u no like me
U wey dey shapeless get mouth dey condem Watin God create
If I give u sand make u creat person u fit
Better take ur time oh.

Aunty e no mean say u go dey eat like goat
And sister abeg shop small(🤔 watin una really want for this country)


According to the scripture remove the log in ur eyes before removing the one in your brother eyes....
We all know say we no perfect but u dey complain about person wey dey try u wey no dey do anyone unko
Try dey mind ur business

Ahead Ahead on God 🤲❤️


© Lïzzïê