"LIGHT NO DEY"
LIGHT NO DEY
Dem don cut am as usual
Darkness cover we like blanket
No nothing no dey surprise we again
Pa Enoh dey sorry ei grand pikin dem from city
Holiday dom spoil for dem as
Candle way eeh de use for helep
don instead burn house
Na whahala for loss fire for dark
Light no dey
Bushlamp don rust & broke
Kerosene sef dear pass mark
Battery sef no dey for torch
Rat dem for dark de show we pepper & open pot like man
Tif pipo de glad say light go
Poor man don suffer
Solar energy nobi for ye
Mosquito don chop we
Light no dey
Only name dey change,Sonel,AES,ENEO
Only big slogan & grammar
When light come stay na surprise
Better da...
Dem don cut am as usual
Darkness cover we like blanket
No nothing no dey surprise we again
Pa Enoh dey sorry ei grand pikin dem from city
Holiday dom spoil for dem as
Candle way eeh de use for helep
don instead burn house
Na whahala for loss fire for dark
Light no dey
Bushlamp don rust & broke
Kerosene sef dear pass mark
Battery sef no dey for torch
Rat dem for dark de show we pepper & open pot like man
Tif pipo de glad say light go
Poor man don suffer
Solar energy nobi for ye
Mosquito don chop we
Light no dey
Only name dey change,Sonel,AES,ENEO
Only big slogan & grammar
When light come stay na surprise
Better da...