...

5 views

Breakfast
Served in the morning,
given at noon,
launched after noon,
dropped in the evening,
why you serve me for midnight?

You sabi sey I no well,
I try to give you attention,
but my mind, my body nah tension,
see as my reward dey ring bell,
as if sapa is not enough.

I swear make I tell you my mind,
I prefer garri to dis one,
sapa already nah airborne,
what he bind you cannot  unbind,
but dis one pass my might.

Nicely done I no reason am,
I wish I was sorry,
but I go pass am no worry,
I don throw the memory for dam,
I gats say bye bye ooo.

To the love of my life,
my eye ooo,
don't cry ooo,
without you I will strife,
pass me igbo and shayo.


Ending of the 4th and the last stanza contain lyrics from Burna Boy 'Last Last'.