...

7 views

past life 😪💯


Ano dey sleep all night 🌙 😴
Have been bombing make my future bright
When I go feel alright 👍 👌
Make I hit one bag wey go changed my life
Sheybi them talk sey giver never lack
I feel so sad 😞 when I remember my past
Them sey make i keep going
sey I'll make it one day
Man no dey cap many things online
Many challenges so man God dey
Nah only families dey encourage
Gone ar they wey be sey me I dey manage
Am already tired of this shiiit
my family done dey complain
life no dey easy no dey try to compare
cuz when I dey hustle no one dey for me
I dey hustle make my future bright 🌞 ✨️
everytime I remember my past I feel so sad
I can never blame her when she left me alone
on a norms I wasn't making alright
but who I wan call except my God
he will surelcome through for me when I need him by