...

8 views

"LIGHT NO DEY"
LIGHT NO DEY

Dem don cut am as usual
Darkness cover we like blanket
No nothing no dey surprise we again
Pa Enoh dey sorry ei grand pikin dem from city
Holiday dom spoil for dem as
Candle way eeh de use for helep
don instead burn house
Na whahala for loss fire for dark

Light no dey
Bushlamp don rust & broke
Kerosene sef dear pass mark
Battery sef no dey for torch
Rat dem for dark de show we pepper & open pot like man
Tif pipo de glad say light go
Poor man don suffer
Solar energy nobi for ye
Mosquito don chop we

Light no dey
Only name dey change,Sonel,AES,ENEO
Only big slogan & grammar
When light come stay na surprise
Better da time for tilly lamp
We don suffer


Light no dey
But bills di give belle bite
When light try come
Bulb de fall epilepsy
Light short for pays
But we dey priority na sellam for outside country
The arithmetic trong pass

Light no dey
Mortuary no fit keep die body
All thing rotten for fridge
Water pipo say no light no water
For get water na big big waka
No river water remain,not treated

Light no dey
Cables de hang
Like say dem dey on life support
Pole dem de fall like say
Dem get fainting feat

Light no dey
We don taya
For 21st century
4 months no light
Cable them plenti for pole
Some house de gettam other no
Bonduma mami climb pole
for check am like technician
Na so ei fall go heaven

Light no dey for corn-tree
We don die malaria
Place dark like Satan de pass
Dem say 2035 na end of tunnel
Future impossible tense
Pipo de only chop covid money
How for health for all by 2000
We don suffer,we don taya
On va faire comment ?

ENOH EYONG ERNEST
© Enash86