...

5 views

Who suffer pass 🙄
Omo
E kin be like for this life we dey do who suffer pass
Which one be say my problem plenty pass your own
Like say Dem dey give award
We live in a generation wey u try to share your problem person go think say na comparism marathon
Which one be say no reason your own na my own worse pass are u ok?
If person no later talk watin dey do am na una go critize the person if the person talk na same una go say the person dey complain
What a generation 😮‍💨
© Lïzzïê